Difference between revisions of "hand work"
(→Noun) |
|||
| Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
* Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring [[money]] come for di person. | * Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring [[money]] come for di person. | ||
| − | :* {{ux|dv| I get '''hand work''' wey be my side hustle wey de bring me money every day.|( | + | :* {{ux|dv| I get '''hand work''' wey be my side hustle wey de bring me money every day.|(I have skill that I earn from everyday.)}} |
| − | :* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |( | + | :* {{ux|dv|All of my children get '''hand work''' wey de dey do. |(All my children have a skill.)}} |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[hand]] | * [[hand]] | ||
Revision as of 15:44, 31 May 2023
Naija
Etymology
From: English hand and work
Pronunciation
- hándwɔ̀k
Noun
- Type of work wey person dey do, with im two hand, wey person fit learn wey fit dey bring money come for di person.
- I get hand work wey be my side hustle wey de bring me money every day. — (I have skill that I earn from everyday.)
- All of my children get hand work wey de dey do. — (All my children have a skill.)
Related form
Translations
- English: handiwork, unskilled labour, vocation