Difference between revisions of "sherekambia"

 
Line 12: Line 12:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey someting no be play play but be matter wey serious.
 
* Sey someting no be play play but be matter wey serious.
:* {{ux|dv| Di matter wey we drag today no be '''sherekambia'''.|(NSC_2021, The matter was a very serious one.)}}
+
:* {{ux|dv| Di matter wey we drag today no be '''sherekambia'''.|(The matter was a very serious one.)}}
:* {{ux|dv| Dat una love no be '''sherekambia''' o! no mess am up.|(NSC_2021, Your love is a serious one, so don't handle it levity.)}}
+
:* {{ux|dv| Dat una love no be '''sherekambia''' o! no mess am up.|(Your love is a serious one, so don't handle it levity.)}}
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
 
* [[kwekwe]]
 
* [[kwekwe]]
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''unserious''
 
* English: ''unserious''

Latest revision as of 17:59, 5 June 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: Igbo chere ka m bia wey be

Pronunciation

  • ʃɛ̀rɛ́kàmbɪȃ

Play Play

Adjective

  • Sey someting no be play play but be matter wey serious.
  • Di matter wey we drag today no be sherekambia.  — (The matter was a very serious one.)
  • Dat una love no be sherekambia o! no mess am up.  — (Your love is a serious one, so don't handle it levity.)

Antonyms

Translations

  • English: unserious