Difference between revisions of "show body"

 
Line 9: Line 9:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
* Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
 
* Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
:* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(NSC_2021, They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}}
+
:* {{ux|dv| De say woman wey don marry no suppose dey wear '''show body'''. |(They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)}}
:* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(NSC_2021, Who gave you this dress that is exposing parts  of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}}
+
:* {{ux|dv| Who give you dis '''show body''' wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk. |(Who gave you this dress that is exposing parts  of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====
Line 20: Line 20:
 
===Verb phrase===
 
===Verb phrase===
 
* Make person go somewhere make people see am.
 
* Make person go somewhere make people see am.
:* {{ux|dv| Even say I no buy cloth, I go '''show body''' tomorrow.|(NSC_2021, Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)}}
+
:* {{ux|dv| Even say I no buy cloth, I go '''show body''' tomorrow.|(Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)}}
:* {{ux|dv| Osas say e go '''show body''' today.|( NSC_2021, Osas said he would be here today.)}}
+
:* {{ux|dv| Osas say e go '''show body''' today.|(Osas said he would be here today.)}}
  
 
===Related forms===
 
===Related forms===

Latest revision as of 18:23, 5 June 2023

Naija

Etymology

From: English show and body

Pronunciation

  • ʃóbɔ̀dí

Play Play

Noun

  • Type of cloth wey woman dey wear wey be sey part of deir body dey show.
  • De say woman wey don marry no suppose dey wear show body.  — (They said that women who are married are not supposed to wear clothes that are exposing.)
  • Who give you dis show body wey you wear? Wait o, abeg wear am go house first. I like see wetin your papa go talk.  — (Who gave you this dress that is exposing parts of your body to wear? Just wait, please wear it to the house, I will like to be hear what your father will say.)

Synonym

Translation

  • English: cloth that is exposing

Verb phrase

  • Make person go somewhere make people see am.
  • Even say I no buy cloth, I go show body tomorrow.  — (Although I didn't buy the cloth, I will attend the party tomorrow.)
  • Osas say e go show body today.  — (Osas said he would be here today.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: attend