Difference between revisions of "laugh"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ===Alternative Form=== | ||
+ | [[laff]], [[laf]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''laugh'' | From: English ''laugh'' |
Revision as of 14:37, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
- lâ:f
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laugh dey loud no be small. — (My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laugh no pure at all. — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
- Any small ting you go dey laugh like mumu. — (You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laugh if I dey crack joke. — (He doesn't laugh at my jokes.)
- Im dey laugh the boy wey fall inside potopoto. — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh