Difference between revisions of "aganawana"
| Line 14: | Line 14: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''pretentiously American'' |
Latest revision as of 17:35, 13 February 2024
Naija
Etymology
etymology: Ebonics I gonna wanna
Pronunciation
- àgánàwánà
Adjective
- Person wey dey form sey e be oyibo.
- wetin make dat guy dey talk like aganawana — (why is he speaking pretentiously?)
- You tink sey na by aganawana? Do well make people know your real face. — (Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)
Translations
- English: pretentiously American