aganawana

Naija

Etymology

etymology: Ebonics I gonna wanna

Pronunciation

  • àgánàwánà

Play Play

Adjective

  • Person wey dey form sey e be oyibo.
  • wetin make dat guy dey talk like aganawana  — (why is he speaking pretentiously?)
  • You tink sey na by aganawana? Do well make people know your real face.  — (Why is he pretending? Better behave so that people can see the real you.)

Translations

  • English: pretentiously American