Difference between revisions of "laff"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== laugh, laf ===Etymology=== From: English ''laugh'' ===Pronunciation=== * lâ:f <sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg<...") |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
From: English ''laugh'' | From: English ''laugh'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * lâf |
<sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-laugh.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-laugh.m.ogg</sm2> |
Revision as of 14:43, 6 March 2024
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English laugh
Pronunciation
- lâf
Noun
- Sound wey person dey make when im happy well well.
- My laff dey loud no be small. — (My laughter is incredibly loud.)
- Ejiro laff no pure at all. — (Ejiro's laughter wasn't genuine.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laughter
Verb
- Make person dey shine teeth.
- Any small ting you go dey laff like mumu. — (You laugh at any little thing like a fool.)
- He no dey laff if I dey crack joke. — (He doesn't laugh at my jokes.)
- Im dey laff the boy wey fall inside potopoto. — (He is laughing at the boy who fell into the mud.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: laugh