Difference between revisions of "mallam"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...") |
TellaSamson (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | * [[mala]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | * From: Hausa ''mallam'' which means teacher. | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | * málàm | |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-mallam.f.ogg</sm2> |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-mallam.m.ogg</sm2> | |
| − | + | ||
| − | # | + | ===Noun=== |
| − | #: {{ux|dv| | + | #Somebody wey dey teach student for school. |
| − | + | #:* {{ux|dv|Di mallam wey dey teach Biology na my friend. |(NSC_Tella_2021. The Biology teacher is my friend. )}} | |
| + | #Anybody wey be Hausa male from north. | ||
| + | #:* {{ux|dv|Many mala dey Sabo dey flenjo. |(NSC_Tella_2021. There are many Hausa guys in Sabo enjoying. )}} | ||
| + | #Islamic cleric wey dey lead people to pray for mosque. | ||
| + | #:* {{ux|dv|Mallam Isa don waka go mosque for prayer.|(NSC_Tella_2021. Cleric Isa has gone to the mosque for prayer. )}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | * [[imam]], [[aboki]] | |
| + | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''teacher, imam, Hausa guy''. | ||
Revision as of 14:09, 8 September 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Hausa mallam which means teacher.
Pronunciation
- málàm
Noun
- Somebody wey dey teach student for school.
- Di mallam wey dey teach Biology na my friend. — (NSC_Tella_2021. The Biology teacher is my friend. )
- Anybody wey be Hausa male from north.
- Many mala dey Sabo dey flenjo. — (NSC_Tella_2021. There are many Hausa guys in Sabo enjoying. )
- Islamic cleric wey dey lead people to pray for mosque.
- Mallam Isa don waka go mosque for prayer. — (NSC_Tella_2021. Cleric Isa has gone to the mosque for prayer. )
Synonym
Translation
- English: teacher, imam, Hausa guy.