Difference between revisions of "jazz"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...")
 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
 +
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
===Frequency===
+
d͡ʒâz
−
===Usage===
+
<sm2>Pcm-ng-jazz.f.ogg</sm2>
−
===Definition===
+
<sm2>Pcm-ng-jazz.m.ogg</sm2>
−
===POS===
+
===Noun===
−
#
+
[[juju]] wey people dey use de do bad ting.
−
#: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}}
+
#: {{ux|dv| If you dey drive, open eye o. De no dey do '''jazz''' for trailer. |(NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)}}
 +
#:* {{ux|dv| Di '''jazz''' wey dat man do for im oga don clear.  |(NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)}}  
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 +
[[jazzman]]
 
====Synonym====
 
====Synonym====
−
====Antonym====
+
[[juju]], [[charm]]
 
====Translation====
 
====Translation====
 +
* English: ''charm''
 +
===Verb===
 +
* Make dem do person [[juju]].
 +
:* {{ux|dv| De talk sey im village people '''jazz''' am na im make e no dey fit stay with one woman.|(NSC_2021, People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)}}
 +
:* {{ux|dv| Dat place where you dey always go, de fit don '''jazz''' you. |(NSC_2021, That place you always go to, you may be under a spell.)}}
 +
====Synonym====
 +
[[charm]],
 +
====Translation====
 +
English: ''hex'', ''enchant'', ''cast spell''

Revision as of 19:14, 13 July 2021

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

d͡ʒâz Play Play

Noun

juju wey people dey use de do bad ting.

  1. If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer.  — (NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)
    • Di jazz wey dat man do for im oga don clear.  — (NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)

Related forms

jazzman

Synonym

juju, charm

Translation

  • English: charm

Verb

  • Make dem do person juju.
  • De talk sey im village people jazz am na im make e no dey fit stay with one woman.  — (NSC_2021, People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)
  • Dat place where you dey always go, de fit don jazz you.  — (NSC_2021, That place you always go to, you may be under a spell.)

Synonym

charm,

Translation

English: hex, enchant, cast spell