Difference between revisions of "bearbear"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 17: | Line 17: | ||
#: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | #: {{ux|dv|Because you get small '''bearbear''' na im make body dey catch you. |(You are being impetuous because you have grown a goatee.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
− | goatee | + | [[ goatee ]] |
====antonym==== | ====antonym==== | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: beards | * English: beards |
Revision as of 15:23, 29 September 2020
Naija
Alternative forms
- biebie, biabia, beard beard
Etymology
from English : beard
Pronunciation
- bjɛ̆bjɛ̆
Noun
bearbear: small or long hair wey fit grow for man face after e don leave small pikin
- I dey keep my bearbear make I for look like Soyinka. — (I am training my beard so that it will look like Wole Soyinka's beard.)
- Your bearbear dey worry you. — (You are carried away by your manly appearance.)
- Because you get small bearbear na im make body dey catch you. — (You are being impetuous because you have grown a goatee.)
Synonym
antonym
Translations
- English: beards