Difference between revisions of "jaasi"
(→Verb) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Form=== | ||
| + | [[jasi]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Yoruba ''jaasi'' | From: Yoruba ''jaasi'' | ||
Revision as of 07:46, 1 February 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Yoruba jaasi
Pronunciation
- jáāsí
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Definition
Make person know how tings dey go.
Verb
- Bros jaasi, dem don settle dat mata tey-tey. — Egbokhare_2020, Brother, wise up, that issue was resolved a long time ago.)
- Dat babe don jaasi finish. Na she be di only person I dey enjoy for di Tv program. — NSC_Shulammite_2020_ That lady has really wised up, she is the only one I enjoy watching in the Tv program. )
Synonyms
Translations
- English: to be street wise,