Difference between revisions of "gap"
(→Verb) |
(→Noun) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | Na space wey dey anywhere or for someting | + | Na [[space]] wey dey anywhere or for someting. |
− | + | :*{{ux|dv|Ahmed say child spacing, wey be '''gap''' of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward.|(bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)}} | |
− | + | :*{{ux|dv|E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain '''gap'''. |(bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)}} | |
Revision as of 13:02, 28 January 2021
Naija
Etymology
From: English gap
Pronunciation
- gâp
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 63
- Frequency rank in raw corpus: 2764
Noun
Na space wey dey anywhere or for someting.
- Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. — (bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)
- E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap. — (bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)
Translations
- English: gap
Verb
- I gap Musa for di exam. — Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.
- People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all. — NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.
Synonyms
Translations
- English: to beat with a wide margin