Difference between revisions of "double"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| − | + | ||
| − | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| − | + | From: English ''double'' | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| Line 16: | Line 15: | ||
* Frequency in raw corpus: 112 | * Frequency in raw corpus: 112 | ||
* Frequency rank in raw corpus: 1936 | * Frequency rank in raw corpus: 1936 | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | + | * Two tings wey be sey dem be di same ting. | |
| − | + | :* {{ux|dv|When you don old, you need to work '''double''' wetin you dey do before. |(bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv| You sef, everyting wey you dey buy ''double'' double.| (NSC_Onwuegbuzia_2021, You, you always buy things in twos)}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | + | [[double double]] | |
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''double'' |
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | double | + | # Two tings wey be sey dem be di same ting. |
| + | #:* {{ux|dv|Dis na '''double''' of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. |(bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )}} | ||
| + | # As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye. | ||
| + | #:* {{ux|dv|If you smoke igbo, you go dey see '''double'''. |(Egbokhare _2020, If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)}} | ||
| − | + | ====Related forms==== | |
| − | + | [[double double]], | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | ==== | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
| − | * | + | *[[shayo]], [[jonze]] |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''blurry vision'', ''double'' |
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | + | ====Intransitive==== | |
| − | + | * Make someting join someting. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Nigerian doctors for UK dey '''double''' |(bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)}} | |
| − | + | :* {{ux|dv|Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go '''double''' by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. |(bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)}} | |
| − | + | ====Transitive==== | |
| − | + | * Make someting join someting. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to '''double''' im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. |(brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )}} | |
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: | + | * English: ''double'' |
Revision as of 15:49, 3 February 2021
Naija
Etymology
From: English double
Pronunciation
- dɔ́bù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1334
- Frequency in raw corpus: 112
- Frequency rank in raw corpus: 1936
Adjective
- Two tings wey be sey dem be di same ting.
- When you don old, you need to work double wetin you dey do before. — (bbc__99846, When you get old you need to do twicer of what you used to do.)
- You sef, everyting wey you dey buy double double. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, You, you always buy things in twos)
Related forms
Translations
- English: double
Noun
- Two tings wey be sey dem be di same ting.
- Dis na double of dia match bonus wey suppose be $5,000 for di finals. — (bbc__41502, This is double of their match bonus which is supposed to be $5,000 for the finals. )
- As person take dey see when e don take someting wey dey enter eye.
- If you smoke igbo, you go dey see double. — (Egbokhare _2020, If you smoke marijuana, you will have blurred vision.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: blurry vision, double
Verb
Intransitive
- Make someting join someting.
- Nigerian doctors for UK dey double — (bbc__74471,Nigerian doctors in the UK are doubling.)
- Nigeria wey sabi pipo dey tok say e population go double by 2050 don already dey face claim say life no easy for millions of Nigerians. — (bbc__74156, Nigeria which experts have said will double it's population by 2050 is already facing the claim that life is not easy for millions of Nigerians.)
Transitive
- Make someting join someting.
- Tori say Chelsea dey ready to reward striker Tammy Abraham sake of the way e carry start the season and the Blues ready to double im £50,000-per-week wages for Stamford Bridge. — (brila__1849, The story says that Chelsea is ready to reward striker Tammy Abraham because of his start to the season, and the blues are ready to double his £50,000-per-week wages. )
Translations
- English: double