Difference between revisions of "kule"
(→Verb) |
(→Adverb) |
||
Line 27: | Line 27: | ||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
− | Na di way person body and mind take reach | + | Na di way person body and mind take reach ground. |
:{{ux|dv|I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}} | :{{ux|dv|I sleep '''kule'''.|(Egbokhare_2021, I slept nicely.)}} | ||
Revision as of 14:05, 25 February 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English cool
Pronunciation
- kùlɛ́
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 6
- Frequency rank in raw corpus: 11065
Adjective
Na as someting fit make person mind and body come down
- Even Ijora, everyting don dey kule, — (LAG_05_Government-Dey-Try_M__52, Even at Ijora, there is now calm.)
- He also tok say, di naija army don also get one stabilization plan, wey dem go use make things dey kule, for di north-east. — (ja102__1477, He noted that the Nigerian army has devised a plan to stabilise the North-east.)
Translations
- English: calm,
Adverb
Na di way person body and mind take reach ground.
- I sleep kule. — (Egbokhare_2021, I slept nicely.)
Translations
- English: calmly
Verb
Sey person dey flex or enjoy e self make e body and mind reach ground
- Obobs, na to find way take kule for house o. — (Egbokhare_2021, Brother, I will just find a way to chill out at home!.)
Translations
- English: cool off