Difference between revisions of "reach"
(→Verb) |
|||
Line 25: | Line 25: | ||
:*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)}} | :*{{ux|dv|Im don know how much go '''reach''' you. |(IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)}} | ||
:*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations)}} | :*{{ux|dv|Know where your power '''reach'''.|(jw__21938, Accept your limitations)}} | ||
+ | |||
===Adverb=== | ===Adverb=== | ||
Na as time or someting take dey waka when someting dey [[happen]]. | Na as time or someting take dey waka when someting dey [[happen]]. |
Revision as of 19:18, 29 March 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English reach
Pronunciation
- rîtʃ
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 133
- Frequency rank in NSC treebank: 115
- Frequency in raw corpus: 3991
- Frequency rank in raw corpus: 95
Verb
Make person or someting dey di same level or no pass di level wey e suppose dey.
- E don reach abeg. — (Egbokhare_2021, It is enough.)
- E never reach im papa level for di work now. — (Egbokhare_2021, He has not got to the same point as his father has at work.)
- Di guy fine reach me? — (IBA_07_Na-Love_DG__130, Is the guy as handsome as I am?)
- Shot wey reach post — (bbc__89480, __no translation__)
- Im don know how much go reach you. — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money you will be given.)
- Know where your power reach. — (jw__21938, Accept your limitations)
Adverb
Na as time or someting take dey waka when someting dey happen.
- Na so Okoye talk reach with ordinary language. — (katakata__361, That was where Okoye left it off without being bombastic.)
- Make the way you dey sing, loud reach how you dey talk. — (jw__17096, Your voice pitch when singing should be the same as when you speak.)
- We dey sure sey Jehovah no go let the bad things continue to happen when the time to stop dem don reach — (jw__38138, )
- E want make e get for hand, make e get reach to dey give food to im ancestor chop. — (katakata__226, )
- For seven years no body fit fall am reach Mbaino oh, reach Umuofia. — (katakata__958, )
- E lead dem reach Red Sea and tell dem sey make dem build small tent. — (jw__18129, )
- Di attack wey begin on Tuesday and reach Thursday don cause many pipo to abandon dia house and run comot. — (bbc__33149, )
Translations
- English: reach