reach

Naija

Etymology

From: English reach

Pronunciation

  • rîʃ

Play Play

Verb

  1. Make person or someting go dey di level of anoder ting.
    • E never reach im papa level for di work now.  — (He has not attained the same heights as his father in the profession.)
    • Di guy fine reach me?  — (iba_07_na-love_dg__130, Is the guy as handsome as I am?)
  2. Make person or someting fit do someting.
    • Im don know how much go reach you.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__148, He already knows how much money will be sufficient for you.)
    • Na dis ting wey you do so na im make dem dey talk sey if dey gader all di girls wey dey Ughelli e no still reach one of una.  — (This thing you’ve just done is the reason why they say that if they bring all the girls in Ughelli to one of you, you still won’t be satisfied.)
    • Money dey reach person?  — (Is there any amount of money that will be okay for anyone?)
    • Know where your power reach.  — (jw__21938, Accept your limitations.)
  3. Make someting dey from one place/point go anoder place/point.
    • When una reach house abeg help me comot soup for fridge.  — (When you get home, please help me bring out the soup from the fridge.)
    • Make una quick comot abeg make una reach before traffic go plenty for road.  — (You should hurry and leave so that you can get there before the traffic gets serious.)
    • I dey my guy house from Monday go reach Friday. E want use food kill me.  — ( I was at my friend's house from Monday till Friday. I had a lot to eat.)

Synonyms

Translation

  • English: to be enough, to extend to something/somewhere, sufficient, till