Difference between revisions of "fire"
(→Naija) |
|||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
| + | ===Alternative Forms=== | ||
| + | * [[faya]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: English ''fire'' | From: English ''fire'' | ||
| Line 19: | Line 21: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | Make person dey [[nack]]. | + | #Make person dey [[nack]]. |
| − | :*{{ux|dv|Bobby and Susan dey like '''fire''' each oder.|(NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)}} | + | #:*{{ux|dv|Bobby and Susan dey like '''fire''' each oder.|(NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)}} |
| + | #Make [[jazz]] or strong ting wey [[eye]] no fit see come meet person begin affect am or im life. | ||
| + | #:*{{ux|dv|As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people '''fire''' am be that.|(NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched .)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 12:06, 31 March 2021
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English fire
Pronunciation
- faɪȷa
Noun
Someting wey dey comot blue or red light wey dey burn and wey de dey use cook someting.
- Na fire wey person dey use cook na im dey still burn house. — (NSC_Abonyi_2021, Fire can be both useful for cooking and dangerous when it ignites a conflagration.)
Related forms
Translation
- English: fire
Verb
- Make person dey nack.
- Bobby and Susan dey like fire each oder. — (NSC_Abonyi_2021, Bobby and Susan both enjoy having sex with each other.)
- Make jazz or strong ting wey eye no fit see come meet person begin affect am or im life.
- As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be that. — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched .)
Synonyms
Translation
- English: to have sex