Difference between revisions of "after one"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== aftaone, afterone ===Etymology=== From: English ''after'' ''one'' ===Pronunciation=== * áftàwɔ̑n <sm2>Pcm-ng-after one.f.ogg</sm2...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 16: | Line 16: | ||
# Woman wey don first get pikin wey never marry. | # Woman wey don first get pikin wey never marry. | ||
#:* {{ux|dv| E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na '''after one'''.|(Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)}} | #:* {{ux|dv| E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na '''after one'''.|(Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)}} | ||
| − | #:* {{ux|dv| If I be '''after one''' [[nko]]? No mean sey make I marry who no get sense. |(NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what? | + | #:* {{ux|dv| If I be '''after one''' [[nko]]? No mean sey make I marry who no get sense. |(NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)}} |
#:* {{ux|dv| [[curse]] no dey tear hole for body, even if dey call you '''after one'''.|(NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)}} | #:* {{ux|dv| [[curse]] no dey tear hole for body, even if dey call you '''after one'''.|(NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)}} | ||
Revision as of 10:05, 31 May 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English after one
Pronunciation
- áftàwɔ̑n
Noun
- Woman wey don first get pikin
- Even as I be after one, I still dey do sisi for my husband. — (NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still find me attractive.)
- Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like oldmama for house. — (NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)
- Woman wey don first get pikin wey never marry.
- E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na after one. — (Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)
- If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense. — (NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)
- curse no dey tear hole for body, even if dey call you after one. — (NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)
Synonyms
Translations
- English: mother of one