Difference between revisions of "join body"

Line 5: Line 5:
 
From English: ''join''  and  ''body''
 
From English: ''join''  and  ''body''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
+
* d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
  
 
<sm2>Pcm-ng-join body.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-join body.f.ogg</sm2>  

Revision as of 12:52, 7 June 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: join and body

Pronunciation

  • d͡ʒɔȋnbɔ̀dí

Play Play

Verb phrase

  1. Make person support person or someting.
    • E go make we dey join body if we want peace for house.  — (NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)
    • Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price.  — (NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)
  2. Make person sleep wit anoder person.
    • I bin tell my babe sey make we join body.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)

Synonyms

Translation

  • English: cooperation, agreement, sex