Difference between revisions of "kalampo"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>Pcm-ng-kalampo.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-kalampo.m.ogg</sm2> | ||
| − | + | ||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)}} | + | * Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property. |
| − | * {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)}} | + | :* {{ux|dv|'''Kalampo''' just show, dey shoot people, dey shoot people.| (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)}} |
| + | :* {{ux|dv| Why you go talk sey '''kalampo''' bad? No be all '''kalampo''' bad. Good people dey. | (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 10:30, 15 June 2021
Naija
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- kàlámpó
Noun
- Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Kalampo just show, dey shoot people, dey shoot people. — (Egbokhare_2020, The police were shooting indiscrimately.)
- Why you go talk sey kalampo bad? No be all kalampo bad. Good people dey. — (NSC_Onwuegbuzia_2020, Why will you say that the police is bad? Not every member of the police is bad. There are good people.)
Synonyms
Translations
- English: police