police

Naija

Etymology

From: English police

Pronunciation

  • pòlîs

Play Play

Noun

  • People wey be sey law give power to protect people life and deir property.
  • Highway robbers kill di police man.  — (The robbers on the highway killed the police man)
  • Police don dey try tay-tay to gbab Melaye but im don escape before dem fit pick am up more than once.  — (bbc__82421, The police has been trying to arrest Melaye but he escaped before being re-arrested.)

Synonym

Translation

  • English: police