Difference between revisions of "bad"

Line 12: Line 12:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
−
* Someting wey no good.  
+
# Someting wey no good.  
−
:* {{ux|dv| '''Bad''' boy! |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Bad''' boy! |(ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)}}
−
:* {{ux|dv| Na very '''bad''' tin. |(IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na very '''bad''' tin. |(IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)}}
−
:* {{ux|dv| All di '''bad''', '''bad''' tings wey I dey do before, I do dem no more. |(NST, All the bad things that I do, I do them no more.)}}
+
#:* {{ux|dv| All di '''bad''', '''bad''' tings wey I dey do before, I do dem no more. |(NST, All the bad things that I do, I do them no more.)}}
−
* Dem dey use am as slang for person/someting wey good/correct.
+
# Person/someting wey good/correct.
−
:* {{ux|dv| Hey! di guy na '''bad''' guy o. |(NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)}}
+
#:* {{ux|dv| Hey! di guy na '''bad''' guy o. |(NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)}}
−
:* {{ux|dv| My motor '''bad''' past im own. |(NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)}}
+
#:* {{ux|dv| My motor '''bad''' past im own. |(NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)}}
 
====Relateded forms====
 
====Relateded forms====
 
* [[badbelle]], [[baddest]], [[baddo]], [[badeye]], [[badhead]]
 
* [[badbelle]], [[baddest]], [[baddo]], [[badeye]], [[badhead]]

Revision as of 20:47, 18 July 2021

Naija

Alternative forms

  • baddo

Etymology

From English bad

Pronunciation

  • bâd

Play Play


Adjective

  1. Someting wey no good.
    • Bad boy!  — (ENU_23_Chizom-Talk_DG__23, Bad boy.)
    • Na very bad tin.  — (IBA_13_Road-Safety_M__24, It is a very bad thing.)
    • All di bad, bad tings wey I dey do before, I do dem no more.  — (NST, All the bad things that I do, I do them no more.)
  2. Person/someting wey good/correct.
    • Hey! di guy na bad guy o.  — (NSC_Tella_2020, The guy is a good/correct guy)
    • My motor bad past im own.  — (NSC_Tella_2020, My car is better than his own.)

Relateded forms

Synonyms

Translations

  • English: not good, good