Difference between revisions of "off"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 8: | Line 8: | ||
<sm2>pcm-ng-off.f.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-off.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>pcm-ng-off.m.ogg</sm2> | <sm2>pcm-ng-off.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| − | * Make dem kill person or someting | + | # Make wetin dey on before make e no dey on again. |
| − | :* {{ux|dv|Dem just '''off''' | + | #:* {{ux|dv|I beg help me '''off''' dat light. |(NSC_2021, Switch off the light please.)}} |
| − | :* {{ux|dv|Police na im '''off''' | + | #:* {{ux|dv|How far, '''off''' am. |(WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)}} |
| + | # Make dem kill person or someting | ||
| + | #:* {{ux|dv|Dem just '''off''' di man collect him money. |(NSC_Legbeti_2021, They killed the man after robbing him of his money.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Police na im '''off''' di armed robber. |(NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 12:28, 3 August 2021
Naija
Etymology
From: English off
Pronunciation
- ɔ̂f
Verb
- Make wetin dey on before make e no dey on again.
- I beg help me off dat light. — (NSC_2021, Switch off the light please.)
- How far, off am. — (WAZA_06_Cigarettes_T__231, put if off.)
- Make dem kill person or someting
- Dem just off di man collect him money. — (NSC_Legbeti_2021, They killed the man after robbing him of his money.)
- Police na im off di armed robber. — (NSC_2021, Its the police that killed the armed robber.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Turn out, kill