Difference between revisions of "fuckup"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Alternative Form=== | ===Alternative Form=== | ||
| − | * | + | *[[fuck up]] |
| + | |||
| + | ===Etymology=== | ||
| + | * From: English ''fuck'', ''up'' | ||
| + | |||
| + | ===Pronunciation=== | ||
| + | * fɔ́kɔ́p | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-fuckup.f.ogg</sm2> | ||
| + | <sm2>Pcm-ng-fuckup.m.ogg</sm2> | ||
| + | |||
| + | ===Verb=== | ||
| + | # Sey person make big mistake. | ||
| + | #:* {{ux|dv|My guy, forget, you don '''fuckup'''. |(NSC_Legbeti_2021. Dont bother guy, you have really made a big mistake.)}} | ||
| + | #:* {{ux|dv|Di day my wife catch me with our house girl, me sef know say na serious '''fuckup'''. |(NSC_Legbeti_2021, The day my wife caught me cheating on her with the housegirl, I knew I had made a terrible mistake.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Adjective=== | ||
| + | # Sey person no do well as im plan | ||
| + | #:* {{ux|dv|E pain me sey I too '''fuckup''' yesterday for my in law place. |(NSC_Legbeti_2021, I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)}} | ||
| + | |||
| + | ===Noun=== | ||
| + | # Sey person no do well as im plan | ||
| + | #:* {{ux|dv|My wife, sey you forget our pikin for school na serious '''fuckup'''. |(NSC_Legbeti_2021, Forgetting our baby in the cretch is a major slip my wife.)}} | ||
| + | |||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | * [[fallinghand]], [[mistake]], | ||
| + | |||
| + | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''Serious mistake'' | ||
Revision as of 17:53, 28 August 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English fuck, up
Pronunciation
- fɔ́kɔ́p
Verb
- Sey person make big mistake.
- My guy, forget, you don fuckup. — (NSC_Legbeti_2021. Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
- Di day my wife catch me with our house girl, me sef know say na serious fuckup. — (NSC_Legbeti_2021, The day my wife caught me cheating on her with the housegirl, I knew I had made a terrible mistake.)
Adjective
- Sey person no do well as im plan
- E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place. — (NSC_Legbeti_2021, I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)
Noun
- Sey person no do well as im plan
- My wife, sey you forget our pikin for school na serious fuckup. — (NSC_Legbeti_2021, Forgetting our baby in the cretch is a major slip my wife.)
Synonym
Translation
- English: Serious mistake