Difference between revisions of "mud"

Line 9: Line 9:
 
* Brown or black sand wey don mix wit water.  
 
* Brown or black sand wey don mix wit water.  
 
:* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}}
 
:* {{ux|dv|White wey I wash for outside don fall inside '''mud''' for backyard as rain fall.|(NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)}}
−
:* {{ux|dv|I no wan [[chuk]] leg inside dis '''mud''' wey dey outside.|(NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)}}
+
:* {{ux|dv|I no wan put leg inside dis '''mud''' wey dey outside.|(NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[potopoto]]
 
* [[potopoto]]

Revision as of 13:20, 3 December 2021

Naija

Etymology

From: English mud

Pronunciation

  • mɔ̑d

Play Play

Noun

  • Brown or black sand wey don mix wit water.
  • White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall.  — (NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
  • I no wan put leg inside dis mud wey dey outside.  — (NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)

Synonyms

Translations

  • English: mud

Verb

  • Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
  • Robbers don mud di guy.  — ( NSC_2021, The guy has been killed by robbers.)
  • I go just mud you for hia.  — (NSC_2021, I will kill you here.)

Synonyms

Translations

  • English: kill