Difference between revisions of "bush pig"

Line 15: Line 15:
 
* [[bush]]
 
* [[bush]]
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''bush pig''
+
* English: ''bush pig (potamochoerus porcus)''

Revision as of 14:20, 10 December 2021

Naija

Etymology

From: English bush pig

Pronunciation

  • búʃpìg

Play Play

Noun

  • Pig wey wild wey de live inside forest where humans no dey too live.
  • Even if I wan chop pig meat, e gats to be bush pig.  — (NSC_2021, Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)
  • Bush pig fit kill person o.  — (NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )

Related forms

Translations

  • English: bush pig (potamochoerus porcus)