Difference between revisions of "raise shoulder"
(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''raise'' and ''shoulder'' ===Pronunciation=== réz ʃóúdà <sm2>Pcm-ng-raise shoulder.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-raise shoulder.m.og...") |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
* Make person dey do like sey e pass everybody. | * Make person dey do like sey e pass everybody. | ||
| − | :* {{ux|dv| Who you dey raise shoulder follow? E no be your mate o. De no go see bone pick for your body if e slap you o.|(NSC_2021, Who are you acting up for? He is not your age mate. He'll beat the daylight out of you.)}} | + | :* {{ux|dv| Who you dey '''raise shoulder''' follow? E no be your mate o. De no go see bone pick for your body if e slap you o.|(NSC_2021, Who are you acting up for? He is not your age mate. He'll beat the daylight out of you.)}} |
:* {{ux|dv| No be sey you people first no want like you, but you too dey '''raise shoulder''', once once, try dey calm down. |(NSC_2021, It's not that people chose to dislike you, but you are very proud. Now and then, try to humble.)}} | :* {{ux|dv| No be sey you people first no want like you, but you too dey '''raise shoulder''', once once, try dey calm down. |(NSC_2021, It's not that people chose to dislike you, but you are very proud. Now and then, try to humble.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
Revision as of 20:47, 13 December 2021
Naija
Etymology
- From: English raise and shoulder
Pronunciation
Verb Phrase
- Make person dey do like sey e pass everybody.
- Who you dey raise shoulder follow? E no be your mate o. De no go see bone pick for your body if e slap you o. — (NSC_2021, Who are you acting up for? He is not your age mate. He'll beat the daylight out of you.)
- No be sey you people first no want like you, but you too dey raise shoulder, once once, try dey calm down. — (NSC_2021, It's not that people chose to dislike you, but you are very proud. Now and then, try to humble.)
Synonym
Translation
- English: prideful