Difference between revisions of "kulikuli"
(→Naija) |
|||
Line 5: | Line 5: | ||
* From: Hausa ''kuli kuli'' | * From: Hausa ''kuli kuli'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | kúlíkúlí |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-kulikuli.f.ogg</sm2> |
+ | <sm2>Pcm-ng-kulikuli.m.ogg</sm2> | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * [[chopchop]] wey de dey use groundnut wey dey don grind, con fry do. E dey strong when de fry am finish. |
:* {{ux|dv|'''Kulikuli''' and garri with better cold water dey make sense die. |(NSC_2021, Kulikuli and garri with chill water is very refreshing.)}} | :* {{ux|dv|'''Kulikuli''' and garri with better cold water dey make sense die. |(NSC_2021, Kulikuli and garri with chill water is very refreshing.)}} | ||
:* {{ux|dv|I don stop my '''kulikuli''' business as road no too good to dey travel again.|(NSC_2021, I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)}} | :* {{ux|dv|I don stop my '''kulikuli''' business as road no too good to dey travel again.|(NSC_2021, I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)}} | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''a snack made from dried groundnuts'' | * English: ''a snack made from dried groundnuts'' |
Revision as of 14:36, 15 December 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: Hausa kuli kuli
Pronunciation
Noun
- chopchop wey de dey use groundnut wey dey don grind, con fry do. E dey strong when de fry am finish.
- Kulikuli and garri with better cold water dey make sense die. — (NSC_2021, Kulikuli and garri with chill water is very refreshing.)
- I don stop my kulikuli business as road no too good to dey travel again. — (NSC_2021, I stopped my kulikuli business because the roads are no longer safe for traveling.)
Translation
- English: a snack made from dried groundnuts