Difference between revisions of "afternoon food"

Line 3: Line 3:
 
* [[afternoonfood]]
 
* [[afternoonfood]]
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɑ́ːftùnúnːfùd
+
* ɑ́ftùnún fûd
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon food.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon food.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon food.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-afternoon food.m.ogg</sm2>

Revision as of 20:46, 15 December 2021

Naija

Alternative Form

Pronunciation

  • ɑ́ftùnún fûd

Play Play

Noun

  • Food wey person dey chop for di middle of di day when sun don comot.
  • No be everybody get money to dey chop afternoon food for dis time wey we dey so.  — (NSC_2021, Not everybody can afford to eat lunch in this present situation of things.)
  • I dey like make my afternoon food be eba and correct oha soup.  — (NSC_2021, I love to have eba and oha soup for lunch.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lunch