afternoon food

Naija

Alternative Form

Pronunciation

  • áftùnún fûd

Play Play

Noun

  • Food wey person dey chop for afternoon.
  • No be everybody get money to dey chop afternoon food for dis time wey we dey so.  — (NSC_2021, Not everybody can afford to eat lunch in these times.)
  • I dey like make my afternoon food be eba and correct oha soup.  — (NSC_2021, I love to have eba and oha soup for lunch.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: lunch