Difference between revisions of "noticeme"
(→Noun) |
|||
| Line 8: | Line 8: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | * Sey | + | * Sey person dey do [[eyeservice]] make people dey see am dey [[hail]] am. |
:* {{ux|dv| Your '''noticeme''' too much! You no dey tire?|(Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)}} | :* {{ux|dv| Your '''noticeme''' too much! You no dey tire?|(Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)}} | ||
:* {{ux|dv| All of dem na '''noticeme''' dem be. When he no dey again, dem go begain insult am. |(NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)}} | :* {{ux|dv| All of dem na '''noticeme''' dem be. When he no dey again, dem go begain insult am. |(NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)}} | ||
Revision as of 07:36, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English notice and me
Pronunciation
- nòtɪ̀smɪ́
Noun
- Sey person dey do eyeservice make people dey see am dey hail am.
- Your noticeme too much! You no dey tire? — (Your eye-service is obvious. Do you ever get tired of acting that way?)
- All of dem na noticeme dem be. When he no dey again, dem go begain insult am. — (NSC_2021, They are all hypocrite. When he leaves, that they say bad things about him.)
Synonym
Translation
- English: eye-service, hypocrite