Difference between revisions of "burst"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
| Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-burst.f.ogg</sm2> |
| − | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-burst.m.ogg</sm2> |
===Verb=== | ===Verb=== | ||
| Line 21: | Line 21: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''burst, puncture'' | * English: ''burst, puncture'' | ||
| + | |||
| + | ====Idioms=== | ||
| + | * When someting dey sweet person for body. | ||
| + | :* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021, This music beat makes me excited.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[tori]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}} | ||
Revision as of 10:38, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English burst
Pronunciation
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Dis nylon don burst. — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
- I go burst your tire if you no pay me my money. — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
- Make kasala or someting happen.
- Wahala don burst for market today. — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
- Two seconds everyting burst. — (NSC_2021, Within a short period of time there was an upheaval.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: burst, puncture
=Idioms
- When someting dey sweet person for body.