Difference between revisions of "burst"
(→Naija) |
|||
| Line 22: | Line 22: | ||
* English: ''burst, puncture'' | * English: ''burst, puncture'' | ||
| − | ====Idioms=== | + | ====Idioms==== |
* When someting dey sweet person for body. | * When someting dey sweet person for body. | ||
:* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021, This music beat makes me excited.)}} | :* {{ux|dv| Dis [[gbedu]] dey '''burst my brain'''.|(NSC_2021, This music beat makes me excited.)}} | ||
:* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[tori]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}} | :* {{ux|dv| My sister '''burst my head''' with dat [[tori]] wey she [[yarn]] us yesterday.|(NSC_2021, My sister got me excited with the story she narrated to us yesterday.)}} | ||
Revision as of 10:39, 16 December 2021
Naija
Etymology
From: English burst
Pronunciation
Verb
- Make someting get hole con begin allow wetin dey inside dey comot.
- Dis nylon don burst. — (NSC_2021, This plastic bag has been punctured.)
- I go burst your tire if you no pay me my money. — (NSC_2021, I will puncture your tire if you refuse to pay me my money.)
- Make kasala or someting happen.
- Wahala don burst for market today. — (NSC_2021, There was serious confusion at the market today.)
- Two seconds everyting burst. — (NSC_2021, Within a short period of time there was an upheaval.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: burst, puncture
Idioms
- When someting dey sweet person for body.