Difference between revisions of "mud"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
| Line 17: | Line 17: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again. | * Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again. | ||
| − | :* {{ux|dv| | + | :* {{ux|dv| Omila don '''mud''' di guy.|( NSC_2021, The guy has been killed by thieves.)}} |
:* {{ux|dv|I go just '''mud''' you for [[hia]].|(NSC_2021, I will kill you here.)}} | :* {{ux|dv|I go just '''mud''' you for [[hia]].|(NSC_2021, I will kill you here.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Revision as of 08:27, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: English mud
Pronunciation
- mɔ̑d
Noun
- Brown or black sand wey don mix wit water.
- White wey I wash for outside don fall inside mud for backyard as rain fall. — (NSC_2021, The white I washed fell into the mud at the backyard when it rained.)
- I no wan put leg inside dis mud wey dey outside. — (NSC_2021, I don't want to smear my legs with the mud outside.)
Synonyms
Translations
- English: mud
Verb
- Make person do wetin go make person wey dey alive make e no dey alive again.
- Omila don mud di guy. — ( NSC_2021, The guy has been killed by thieves.)
- I go just mud you for hia. — (NSC_2021, I will kill you here.)
Synonyms
Translations
- English: kill