Difference between revisions of "sell"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 13: | Line 13: | ||
# Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk. | # Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk. | ||
#:* {{ux|dv| You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don '''sell''' you o. |(NSC_2021, You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)}} | #:* {{ux|dv| You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don '''sell''' you o. |(NSC_2021, You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| Bros, forget! I [[bam]]! you no go fit '''sell''' me. Na [[area]] I grow. Dat [[langua]]? I dey [[rap]] am for dream. |(NSC_2021, Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't | + | #:* {{ux|dv| Bros, forget! I [[bam]]! you no go fit '''sell''' me. Na [[area]] I grow. Dat [[langua]]? I dey [[rap]] am for dream. |(NSC_2021, Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't understand. Those slangs? I say them in my dream.)}} |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
* [[buy]] | * [[buy]] | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''sell'', ''deceive'', ''say things another will not understand'' | * English: ''sell'', ''deceive'', ''say things another will not understand'' |
Revision as of 10:52, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: English sell
Pronunciation
- sɛ̑l
Verb
- Make person dey exchange money with anoder ting.
- Madam you go sell abi make I go anoder shop? — (NSC_2021, Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)
- Notin wey I no dey sell for dis my small shop so. — (NSC_2021, I sell all kinds of things in this small shop of mine.)
- Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk.
- You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don sell you o. — (NSC_2021, You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)
- Bros, forget! I bam! you no go fit sell me. Na area I grow. Dat langua? I dey rap am for dream. — (NSC_2021, Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't understand. Those slangs? I say them in my dream.)
Antonyms
Translations
- English: sell, deceive, say things another will not understand