Difference between revisions of "bush pig"

Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv| You be correct '''bush pig'''! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? |(NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do are you quarreling with soap?)}}
 
#:* {{ux|dv| You be correct '''bush pig'''! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel? |(NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do are you quarreling with soap?)}}
  
−
===Related forms===
+
====Related forms====
 
* [[bush]]
 
* [[bush]]
 
====Translations====
 
====Translations====
−
* English: ''bush pig (potamochoerus porcus)''
+
* English: ''bush pig (Potamochoerus larvatus)'', ''uncultured person'', ''dirty person''

Revision as of 16:11, 17 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English bush pig
  • Potamochoerus larvatus

Pronunciation

  • búʃpìg

Play Play

Noun

  1. Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush.
    • Even if I wan chop pig meat, e gats to be bush pig.  — (NSC_2021, Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)
    • Bush pig fit kill person o.  — (NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )
  2. Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well.
    • No do like bush pig for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like.  — (NSC_2021, Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)
    • You be correct bush pig! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel?  — (NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do are you quarreling with soap?)

Related forms

Translations

  • English: bush pig (Potamochoerus larvatus), uncultured person, dirty person