Difference between revisions of "bush pig"

Line 5: Line 5:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
−
* búʃpìg
+
* búʃpîg
 +
 
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-bush pig.m.ogg</sm2>

Revision as of 16:14, 17 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English bush pig
  • Potamochoerus larvatus

Pronunciation

  • búʃpîg

Play Play

Noun

  1. Animal wey follow for pig family wey dey stay for inside bush.
    • Even if I wan chop pig meat, e gats to be bush pig.  — (NSC_2021, Even if I want to eat pork meat, it has to be pork meat gotten from the bush pig.)
    • Bush pig fit kill person o.  — (NSC_2021, Humans can be killed by a bush pig. )
  2. Name wey dey use insult person wey mean sey di person no dey do like who sabi city life. De fit still use am insult person sey e dey dirty well well.
    • No do like bush pig for here. De no dey put bread for inside tea for here... Na play I dey play! Na your money! Chop di bread as you like.  — (NSC_2021, Don't behave like an uncultured person here. You don't dip your bread in tea here... I'm only joking! You paid! Eat it however you want.)
    • You be correct bush pig! Toothpaste don finish for your house? Abi you and soap dey quarrel?  — (NSC_2021, You are a dirty person! Don't you have toothpaste? Do are you quarreling with soap?)

Related forms

Translations

  • English: bush pig (Potamochoerus larvatus), uncultured person, dirty person