Difference between revisions of "comot body"
(→Verb) |
(→Naija) |
||
| Line 3: | Line 3: | ||
From: English ''come, out and body'' | From: English ''come, out and body'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * kɔ̀mɔ́ bòdí |
<sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-comot body.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2> | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
| − | # Make person | + | # Make person no put im mind for matter. |
#:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)}} | #:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)}} | ||
| − | #Make person | + | #Make person go anoder place. |
#:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|(NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)}} | #:* {{ux|dv| You no see motor wey dey come? Abeg '''comot body''' for road.|(NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)}} | ||
Revision as of 18:19, 17 December 2021
Naija
Etymology
From: English come, out and body
Pronunciation
- kɔ̀mɔ́ bòdí
Verb phrase
- Make person no put im mind for matter.
- Comot body for my matter, I dey warn you so. — (NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)
- Make person go anoder place.
- You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road. — (NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: leave, to mind ones business