Difference between revisions of "rap"

Line 12: Line 12:
 
#  Di way wey person take dey speak [[langua]]
 
#  Di way wey person take dey speak [[langua]]
 
#:* {{ux|dv|Everybody can dey claim warri. You go fit rap di [[waffi]] [[langua]]? |(NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)}}
 
#:* {{ux|dv|Everybody can dey claim warri. You go fit rap di [[waffi]] [[langua]]? |(NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)}}
−
#:*  {{ux|dv| Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di [[langua]], na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin '''rap''' am.
+
#:*  {{ux|dv| Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di [[langua]], na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin '''rap''' am. )}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''rap'', ''speak in special codes''
 
* English: ''rap'', ''speak in special codes''

Revision as of 09:22, 20 December 2021

Naija

Etymology

  • From: English rap

Pronunciation

râp Play Play

Verb

  1. Type of way wey de dey sing song wey be sey e be like sey na talk de dey talk
    • E go hard make you see song wey de dey rap wey pidgin no dey inside.  — (NSC_2021, It'll be hard to find a rap song that doesn't have any pidgin in it.)
    • You want call who dey rap for pidgin, you no call Erriga? Haba!  —  (NSC_2021, You want to mention people who rap in pidgin and you haven't mentioned Erriga? How will that work?)
  2. Di way wey person take dey speak langua
    • Everybody can dey claim warri. You go fit rap di waffi langua?  — (NSC_2021, Everybody likes to claim to be from Warri. But can you speak the special way they speak?)
    • Small pikin for dis side no dey tay before de begin dey rap di langua, na normal ting for here. Even pastor sef, if e no careful e go forget imsef begin rap am. )  — {{{3}}}

Translation

  • English: rap, speak in special codes