Difference between revisions of "raise shoulder"
Line 6: | Line 6: | ||
<sm2>Pcm-ng-raise shoulder.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-raise shoulder.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-raise shoulder.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-raise shoulder.m.ogg</sm2> | ||
+ | |||
===Verb Phrase=== | ===Verb Phrase=== | ||
* Make person dey do like sey e pass everybody. | * Make person dey do like sey e pass everybody. |
Revision as of 19:35, 20 January 2022
Naija
Etymology
- From: English raise and shoulder
Pronunciation
Verb Phrase
- Make person dey do like sey e pass everybody.
- Who you dey raise shoulder follow? E no be your mate o. De no go see bone pick for your body if e slap you o. — (NSC_2021, Who are you acting up for? He is not your age mate. He'll beat the daylight out of you.)
- No be sey you people first no want like you, but you too dey raise shoulder, once once, try dey calm down. — (NSC_2021, It's not that people chose to dislike you, but you are very proud. Now and then, try to humble.)
Synonym
Translation
- English: prideful