Difference between revisions of "assume"

(Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From English: ''assume'' ===Pronunciation=== àzjʊ̂m <sm2>Pcm-ng-assume.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-assume.m.ogg</sm2> ===Verb=== # Make person dey...")
 
Line 4: Line 4:
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
àzjʊ̂m
 
àzjʊ̂m
 +
 
<sm2>Pcm-ng-assume.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-assume.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-assume.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-assume.m.ogg</sm2>
 +
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person dey reason someting wey e no sure put.
 
# Make person dey reason someting wey e no sure put.

Revision as of 10:16, 26 January 2022

Naija

Etymology

  • From English: assume

Pronunciation

àzjʊ̂m

Play Play

Verb

  1. Make person dey reason someting wey e no sure put.
    • You no suppose dey assume. You go call your oga make e tell you wetin you suppose do.  — (NSC_2021, You shouldn't make assumptions. You should call your boss so she'll tell you what you are supposed to do.)
  2. Make person dey do like sey e too know someting
    • You just dey assume. Hand go touch you o.  — (NSC_2021, You are acting proud. You will get in trouble.)

Related forms

assuming

Synonym

Translation

  • English: assume, priding