Difference between revisions of "after one"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
(→Noun) |
||
| Line 12: | Line 12: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Woman wey don first get pikin | # Woman wey don first get pikin | ||
| − | #:* {{ux|dv| Even as I be '''after one''', I still dey do [[sisi]] for my husband. |(NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still | + | #:* {{ux|dv| Even as I be '''after one''', I still dey do [[sisi]] for my husband. |(NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still finds me attractive.)}} |
#:* {{ux|dv| Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like [[oldmama]] for house. |(NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)}} | #:* {{ux|dv| Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like [[oldmama]] for house. |(NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)}} | ||
# Woman wey don first get pikin wey never marry. | # Woman wey don first get pikin wey never marry. | ||
Revision as of 13:15, 15 March 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English after one
Pronunciation
- áftàwɔ̑n
Noun
- Woman wey don first get pikin
- Even as I be after one, I still dey do sisi for my husband. — (NSC_2021, Even as I already have a child, my husband still finds me attractive.)
- Sey you be after one no mean sey make you dey tie wrapper upandown dey do like oldmama for house. — (NSC_2021, That you have child shouldn't make you dress like an old woman at home.)
- Woman wey don first get pikin wey never marry.
- E no get person wey no fit be anyting, even if sey di person na after one. — (Egbokhare_2020, Anyone can excel even if the person has a child outside wedlock)
- If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense. — (NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)
- curse no dey tear hole for body, even if dey call you after one. — (NSC_2021, Insults should not demoralize you, even if you are called a person who has a child outside wedlock.)
Synonyms
Translations
- English: mother of one