Difference between revisions of "comot body"

Line 7: Line 7:
 
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-comot body.m.ogg</sm2>
  
−
===Verb phrase===
+
===Verb===
 
# Make person no put im mind for matter.
 
# Make person no put im mind for matter.
 
#:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)}}
 
#:* {{ux|dv| '''Comot body''' for my matter, I dey warn you so. |(NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)}}

Revision as of 08:57, 8 June 2022

Naija

Etymology

From: English come, out and body

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ́ bòdí

Play Play

Verb

  1. Make person no put im mind for matter.
    • Comot body for my matter, I dey warn you so.  — (NSC_2021, Stay out of my business, you're are been warned now.)
  2. Make person go anoder place.
    • You no see motor wey dey come? Abeg comot body for road.  — (NSC_2021, Can't you see the car approaching? Leave the road.)

Related forms

Synonyms

Translations

  • English: leave, to mind ones business