Difference between revisions of "dodge"
Line 9: | Line 9: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | ||
* Make person dey do make im and person or someting no meet. | * Make person dey do make im and person or someting no meet. | ||
:* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}} | :* {{ux|dv| Any bad plan wey you get for me, I '''dodge''' am. |(Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)}} |
Revision as of 15:28, 21 June 2022
Naija
Etymology
From English: dodge
Pronunciation
- dɔ̂dʒ
Verb
- Make person dey do make im and person or someting no meet.
- Any bad plan wey you get for me, I dodge am. — (Egbokhare_2020, Any evil intent you have for me, I evade it.)
- E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem. — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
- Osa dey always dey dodge im papa. — (NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)
- Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news. — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)
- As e see ekelebe, na so e quick dodge for corner. — (NSC_2021, As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)
Translations
- English: duck, hide, evade, avoid