dodge

Naija

Etymology

From English: dodge

Pronunciation

  • dɔ̂dʒ

Play Play


Verb

  • Make person dey do make im and person or someting no meet.
  • Any bad plan wey you get for me, I dodge am.  — (Any evil intent you have for me, I evade it.)
  • E go dey use am dodge im work to help dem and care for dem.  — (jw__30092, He will use it as an excuse to avoid his responsibilities and to care for them.)
  • Osa dey always dey dodge im papa.  — (NSC_2021, Osa is always hiding from his father.)
  • Ten minutes na im e take dodge two o'clock, time don reach make una hear our Pidgin news.  — (deuber__6272, It's ten minutes to two o'clock. It is time to hear our pidgin news.)
  • As e see ekelebe, na so e quick dodge for corner.  — (As soon as he/she saw the cops, he/she quickly hide in a corner.)

Translations

  • English: duck, hide, evade, avoid