Difference between revisions of "draw"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
#Sey person dey use line or paint take do picture of someting. | #Sey person dey use line or paint take do picture of someting. | ||
#:* {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo.|(bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)}} | #:* {{ux|dv|Macron don troway salute give pikin wey '''draw''' im photo.|(bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)}} | ||
#Sey person/someting carry person/someting near body. | #Sey person/someting carry person/someting near body. | ||
− | #:* {{ux|dv| If child do anyhow, after you don shout give am, e good make you '''draw''' am near you. |( | + | #:* {{ux|dv| If child do anyhow, after you don shout give am, e good make you '''draw''' am near you. |(NSC_2020, If the child misbehaves, after you must have scolded him/her, it is good to bring them close to you.)}} |
====Intransitive==== | ====Intransitive==== | ||
* Sey someting dey [[gumgum]]. | * Sey someting dey [[gumgum]]. | ||
Line 34: | Line 33: | ||
* [[yoloyolo]] | * [[yoloyolo]] | ||
=====Translations===== | =====Translations===== | ||
− | * English: '' | + | * English: ''draw'', ''sticky'' |
Revision as of 16:39, 21 June 2022
Naija
Etymology
From: English draw
Pronunciation
- drɔ̂
Noun
- Wen e be sey nobody win for matter.
- Di American fight wit Tyson Fury for Los Angeles early dis month bin end for draw. — (bbc__30717, The American fought with Tyson Fury early this month and it ended in a draw)
- Chelsea win Qarabag while Barcelona draw with Juventus. — (bbc__25192,Chelsea won Qarabag while Barcelona drew with Juventus.)
- As e be sey de don gader put many people/someting name make de pick as deir matter go be.
- Manchester United fans heart dey cut sake of Champions League draw. — (bbc__99239, Manchester United Fans are afraid because of the Champions League draw.)
- Match wey be sey de don gree make dem play.
- When FIFA.Com ask Brazil coach say how important dis final draw be for am, and whether any team dey wey im go like avoid, im answer different. — (bbc__99712, When FIFA.Com asked the Brazilian coach how important this final will be for him and if there is any team he'll like to avoid, his answer was different.)
- Rabio wey be giant Pacific octopus - predict Japan win against Colombia and dia draw with Senegal. — (bbc__84499, Rabio, the giant Pacific octopus has predicted a Japan win against Colombia and their draw with Senegal.)
Translations
- English: draw
Verb
- Sey person dey use line or paint take do picture of someting.
- Macron don troway salute give pikin wey draw im photo. — (bbc__64579, Macron has commended the child who drew his photo.)
- Sey person/someting carry person/someting near body.
- If child do anyhow, after you don shout give am, e good make you draw am near you. — (NSC_2020, If the child misbehaves, after you must have scolded him/her, it is good to bring them close to you.)
Intransitive
- Sey someting dey gumgum.
- Di rice don spoil, e don dey draw. — (NSC_2021, The rice is getting spoilt, it's becoming sticky.)
- Ogbono soup dey draw. — (NSC_2021, The Ogbono soup is sticky.)
Synonyms
Translations
- English: draw, sticky