yoloyolo

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jɔ̀lɔ̀jɔ̀lɔ̀

Play Play

Adjective

  • Make someting dey draw draw like sey e don spoil.
  • Dat rice don spoil, e just dey yoloyolo.  — (The rice is spoilt. That's why the taste is bad.)

Synonym

Translation

  • English: to taste bad