Difference between revisions of "sound"
(Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== sand ===Etymology=== From English: ''sound'' ===Pronunciation=== * sând <sm2>Pcm-ng-sand.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-sand.m.ogg</sm2> ===N...") |
|||
| Line 21: | Line 21: | ||
:* {{ux|dv| Hope sey as e talk di nonsense, you '''sound''' am make e eye clear? | (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)}} | :* {{ux|dv| Hope sey as e talk di nonsense, you '''sound''' am make e eye clear? | (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
| − | * English: ''sound'' ''Slap'' | + | * English: ''sound'',''Slap'' |
Revision as of 21:58, 16 October 2022
Naija
Alternative Form
Etymology
From English: sound
Pronunciation
- sând
Noun
- Noise wey someting dey make.
- Which kind sound I dey hear from una room so? Make e be sey na rat sound I dey hear o — (What sound am I hearing from your room? I better be the rats I'm hearing.)
Translation
- English: sound
Verb
- Make person give anoder person correct slap.
- I go sound you eh make your head correct for this kind yeye yahoo gist wey de comot for your mouth. — (I will slap some sense into you for talking about internet fraud.)
- Hope sey as e talk di nonsense, you sound am make e eye clear? — (I hope that as he said that nonsense you have him a slap so that he can come to his senses?)
Translations
- English: sound,Slap