Difference between revisions of "palash"

Line 3: Line 3:
 
From: ''unknown''
 
From: ''unknown''
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* pàláʃ
+
* pàlâʃ
 
<sm2>Pcm-ng-palash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-palash.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-palash.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-palash.m.ogg</sm2>
Line 9: Line 9:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make two people dey [[doke]]
 
# Make two people dey [[doke]]
#:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|( NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her and you didn't remember that her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}}
+
#:* {{ux|dv| You don '''palash''' babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.|(NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)}}
 
# Make someting dey alright dey sweet body.
 
# Make someting dey alright dey sweet body.
 
#:* {{ux|dv| Play come naw. Everywhere go '''palash'''. Di [[palmy]] na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? |(NSC_2021, Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)}}
 
#:* {{ux|dv| Play come naw. Everywhere go '''palash'''. Di [[palmy]] na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get? |(NSC_2021, Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)}}

Revision as of 07:10, 13 November 2022

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • pàlâʃ

Play Play

Verb

  1. Make two people dey doke
    • You don palash babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.  — (NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)
  2. Make someting dey alright dey sweet body.
    • Play come naw. Everywhere go palash. Di palmy na as e dey come from tree e dey enter your cup. Shey you get?  — (NSC_2021, Just come around. It will be really good. You'll get fresh palm wine. You understand?)

Synonym

Translation

  • English: to have sex, be well set