Difference between revisions of "wewe"

Line 11: Line 11:
  
 
===Pronoun===
 
===Pronoun===
−
# Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk  
+
# Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
−
#:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(NSC_2021, Everything I have said about how we'll make this country better, someone abroad wont be the one to get it done. It's still up to everyone of us. We will be the ones to do it.)}}
+
#:* {{ux|dv| Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from [[jand]] go come do am for us. Na still [[wewe]], na we go do am. |(NSC_2021, Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)}}
 +
 
 +
====Translation====
 +
English: ''everyone of us''
 +
 
 +
===Adjective===
 
#  Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
 
#  Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem [[gader dey]].
−
#:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(NSC-2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
+
#:* {{ux|dv| Dat level na '''wewe'''. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  |(NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
−
* English: ''everyone of us'', ''we'', ''exclusive to us''
+
* English: ''exclusive to us''

Revision as of 03:06, 26 December 2022

Naija

Alternative Form

weewe

Etymology

  • From: English we

Pronunciation

  • wîwî

Play Play

Pronoun

  1. Wetin person dey use talk about imsef and oder people wey dey as e dey talk.
    • Everyting wey I don talk how we go make dis country better, no be person from jand go come do am for us. Na still wewe, na we go do am.  — (NSC_2021, Someone abroad won’t be the one to get everything I have said here done. It is up to every one of us.)

Translation

English: everyone of us

Adjective

  1. Wetin person dey use talk sey im and di people wey dey as e dey talk, na dem gader dey.
    • Dat level na wewe. You suppose know. No be everybody wey come ask you question you go yarn as tings be.  — (NSC_2021, That thing is exclusive to us. You should know. You can't just tell everyone about these things.)

Translation

  • English: exclusive to us